So the report Wai we get today be say, Dem catch 1 man, Wai being dai thief plantain for person farm. The matter tire me no b small, because the man sef with him chain for neck decide do this kind thing.
This one don follow oda recent matter for our naija show sai poverty and hunger don take over our country, I wonder watin remain Wai ppl nova DAI steal sef.
Make we try to see say we no DAI tempted to DAI commit crime like dis, cos check am if dem carry dis bros go court, so 1 judge go judge d matter and if luck no shine him side dis bros fit see himsef for prison with ppl Wai even their better thing pass am like car battery, car tire and ppl pot of soup for fire.
Abeg no try for ourself

No comments:
Post a Comment
Hey also feel free to read and be part of our updates